《Vibration》LRC歌词下载

歌手:SamDot

📝 歌词预览

作词 : Samuel obawusi
作曲 : Samuel obawusi
Ah ah ah ah ah yeah yeah yeah yeah 
Ah ah ah ah ko ko ko 
Say I’m the best I’m the next to blow ooo
SamDot 
Ye ye. 

As I Dey move ooooo
As I Dey cruise oooo
Shey baba lo n sho mi oooo
Shey baba lo n guide mi oo

As I Dey move ooooo
As I Dey cruise oooo
Shey baba lo n sho mi oooo
Shey baba lo n guide mi oo

Everyday and night 
La wa fi n jaye eh 
Monday to Sunday 
La wa fi n gbowo oo
Owo te n pon le 
La wa fi n shere 
And everywhere we go 
We be killing the show oooo

Everyday and night 
La wa fi n jaye eh 
Monday to Sunday 
La wa fi n gbowo oo
Owo te n pon le 
La wa fi n shere 
And everywhere we go 
We be killing the show oooo

5 star see we chilling in the garden
SamDot I’m baddder than your daddy 

We making moves that you can’t see 
make you no say you cannot buga me 

Plenty girls Dey here  if you wan connect
Plenty money Dey make you con collect 
Ice on me but I no Dey melt
Giving Dem vibes wey dey can’t forget 

But me I Dey worry dem 
Day and night I Dey worry dem 
They keep on calling me 
Local girls and the foreign girls 

See them thinking me I come to play 
No time giving Dem all the way 
Oluwa bless my way 
Baba don guide my day eh 

As I Dey move ooooo
As I Dey cruise oooo
Shey baba lo n sho mi oooo
Shey baba lo n guide mi oo

As I Dey move ooooo
As I Dey cruise oooo
Shey baba lo n sho mi oooo
Shey baba lo n guide mi oo 

Manny fun ni vibration 
Make I share my location 
You say I Dey for the formation 
Malo fi mi si probation 

Manny fun ni vibration 
Make I share my location 
You say I Dey for the formation 
Malo fi mi si probation 

I swear I Dey roll 
2 4 7 on the road 
Everybody wanna Dey my zone 
Everybody wanna Dey my zone ye ye 
Plenty money for this location 
Everyday na celebration ye ye ye ye 
Everyday na celebration
Plenty money for this location 
Everyday na celebration ye ye ye ye 
Everyday na celebration 
Manny fun won ni vibration 
Make I share you my location 
You know say I Dey for the formation 
Malo fi mi si probation 

Ye ye 
Oti ye e

ℹ️ 下载说明

LRC时间轴歌词,支持卡拉OK同步显示

文件格式:.lrc | 字符编码:UTF-8