📝 歌词预览
[00:00.000] 作曲 : Divine Ikubor
[00:02.191]Hmm hmm hmm
[00:11.981]Hmm hmm hmm
[00:20.011]They know, they know, they know
[00:21.014]They know, they know, they know
[00:22.524]Everybody know say I fit put my life on the line
[00:27.031]For my baby my baby my baby
[00:29.290]Today today today today today today today
[00:32.554]Baby ready your luggage
[00:34.803]People no want make we dey together
[00:37.064]So we go run run away-way
[00:39.566]Baby run run away-way
[00:41.080]Run run away-way
[00:42.073]Run run away-way
[00:44.588]They wan try take me away from you make I no see your fa-face
[00:49.856]Run run away-way
[00:51.103]Run run away-way
[00:52.107]Run run away-way
[00:54.867]Na you be my nut if you comot for my head girl I fit start to cra-crase
[00:59.390]Hmmm
[01:01.391]Many many men don try
[01:04.903]But na only me fit to get her for life hmm
[01:11.112]Many get money pass me die
[01:15.131]But this my baby no dey collect all their bribe hmm
[01:22.156]She carry me meet her mama
[01:24.907]She carry me meet her papa
[01:26.666]Make dem gimme blessing they no wan allow why
[01:32.324]All of her friends they dey laugh
[01:34.585]Because say she no dey follow baller
[01:36.835]I tell her say one day I go make am
[01:40.600]They know, they know, they know
[01:41.859]They know, they know, they know
[01:43.108]Everybody know say I fit put my life on the line
[01:47.625]For my baby my baby my baby
[01:50.392]Today today today today today today today
[01:53.142]Baby ready your luggage
[01:55.404]People no want make we dey together
[01:57.668]So we go run run away-way
[02:00.676]Baby run run away-way
[02:01.931]Run run away-way
[02:02.925]Run run away-way
[02:05.441]They wan try take me away from you make I no see your fa-face
[02:10.715]Run run away-way
[02:11.959]Run run away-way
[02:12.973]Run run away-way
[02:15.725]Na you be my nut if you comot for my head girl I fit start to cra-crase
[02:20.245]Hmmm
[02:21.993]Your friends introduce you to so called big men
[02:25.257]Say make you leave that small boy
[02:27.761]Say I no get any future say I no dey man enough
[02:32.784]They dey give you bad bad lecture
[02:35.293]They go show you their Gucci, their Prada
[02:37.552]They go shook you with all their designer
[02:40.060]They go show you the way wey they run am
[02:42.829]This love they go find way to block am
[02:45.091]They know say they no fit find love like this
[02:47.594]Dem no fit to find love like this
[02:51.111]I know say I meet you for street
[02:53.118]But baby girl you no dey for the streets
[02:56.125]Will you marry me, even though e no be diamond ring
[03:01.141]They know, they know, they know
[03:02.647]They know, they know, they know
[03:03.904]Everybody know say I fit put my life on the line
[03:08.418]For my baby my baby my baby
[03:11.181]Today today today today today today today
[03:13.945]Baby ready your luggage
[03:16.208]People no want make we dey together
[03:18.716]So we go run run away-way
[03:21.467]Baby run run away-way
[03:22.981]Run run away-way
[03:23.725]Run run away-way
[03:26.492]They wan try take me away from you make I no see your fa-face
[03:31.503]Run run away-way
[03:32.764]Run run away-way
[03:34.011]Run run away-way
[03:36.527]Na you be my nut if you comot for my head girl I fit start to cra-crase
[03:41.038]Hmmm
[03:47.809]London
ℹ️ 下载说明
LRC时间轴歌词,支持卡拉OK同步显示
文件格式:.lrc | 字符编码:UTF-8