作曲 : Blaqbonez/Dr Dolor Naso e be naso e be for my area One man for himself with a boullivan One bros come dey talk say him be biggie man Meanwhile me sef I be biggie man Biggie man biggie man jam biggie man Pull up in a benz with my boullivan If he start dey go gbase na just mouth dem dey make Once the billing dan dey come dem go picky race Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga I don’t have to talk too much Many doings is a feeling that have come too much Whu wiiiiii I don’t have to argue but red bottom for my bae make she touch her toes Whu wiiiii Give me designers Call me your highness She’s so cold her temperature is minus Back in the day no nigga wanna sign me Now I’m a typa nigga that will probably sign youuu And your mama too Lemme remind you don’t need no attitude I’m big bro dummy ooo please don’t trample on me please don’t try me on some shit is On bloody on jeez Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga E be price I dey pay Hello are you dey Come through to my place make I show you how we play For here we dey capitalize like capital Start your own make i back it up (you know) No be say me come to raise shoulder Or rob shoulder with your own shoulder I get real fans way be old soldier way go shake border Biggie man biggie man jam biggie man Pull up in a benz with my boullivan If he start dey go gbase na just mouth dem dey make Once the billing dan dey come dem go picky race Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the nigga Wan jo wan ja for the n