📝 歌词预览
[00:00.000] 作词 : Ayodeji Ibrahim Balogun/Peace Emmanuel Oredope/Nicolas Georgakis
[00:00.393] 作曲 : Ayodeji Ibrahim Balogun/Peace Emmanuel Oredope/Nicolas Georgakis
[00:00.786][Intro]
[00:02.162]Psycho music...
[00:06.871]Yh man!
[00:09.319]
[00:09.596][Verse 1]
[00:09.867]Diamonds on my ring, diamonds on my pinky
[00:12.387]I dey wait for the kele wey go come and play play (Oloun)
[00:14.546]You know big wiz yeah my life so crazy
[00:16.773]I be repping for the ghetto long time e don tey
[00:19.143]Yeah man dey grind here for days
[00:22.036]What I dey feel wahchu feel not the same
[00:23.307]Eh ehn
[00:24.548]My man have seen better days
[00:26.390]So many things I been take for the pain
[00:28.454]
[00:28.720][Pre-Chorus]
[00:29.486]Yeah I fit tell you many things but I say nothing
[00:32.702]Say this life naso e be, brother what go be go be
[00:37.021]Gan gan
[00:38.729]I fit tell you why I live so dangerously
[00:41.847]Men dey go through things for real
[00:44.318]But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)
[00:47.183]
[00:47.874][Chorus]
[00:48.164]Stand wella!
[00:48.916]And I get the gbedu wey dey make dem
[00:50.528]Bounce wella make I dey do things wey go
[00:52.852]Make my mind wella
[00:53.997]Bad boy wizzy no dey follow no fella
[00:56.080]Got a couple ladies I fit call any weather
[00:58.283]And we no come to dey waste time
[01:00.304]Po po di po hear the music dance wenna
[01:03.292]Diamonds no dey force e self to shine wenna
[01:05.412]Stay pon my Js ah
[01:06.909]Yeah yeah!
[01:07.847][Verse 2]
[01:08.200]Pretty please miss me with the bull shit
[01:10.460]Mr Big Wiz Mr Bigman no one test
[01:12.816]Mr Louis V. sipping 42 with 20 girls
[01:16.172]Gbemi trabaye je'ka se
[01:17.746]Mio le shalaye life na holiday
[01:20.226]Big Kala we been tough from the jump e don tey
[01:22.571]My brother don't play nothing we no face
[01:25.906]
[01:26.207][Pre-Chorus]
[01:26.462]Yeah I fit tell you many things but I say nothing
[01:30.273]Say this life naso e be, brother what go be go be
[01:34.508]Gan gan
[01:35.796]I fit tell you why I live so dangerously
[01:39.431]Men dey go through things for real
[01:41.682]But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)
[01:45.180]
[01:45.463][Chorus]
[01:45.766]Stand wella!
[01:46.798]And I get the gbedu wey dey make dem
[01:48.734]Bounce wella make I dey do things wey go
[01:50.358]Make my mind wella
[01:51.739]Bad boy wizzy no dey follow no fella
[01:53.652]Got a couple ladies I fit call any weather
[01:55.790]And we no come to dey waste time
[01:58.057]Po po di po hear the music dance wenna
[02:00.862]Diamonds no dey force e self to shine wenna
[02:03.366]Stay pon my Js ah
[02:04.612]Yeah yeah!
ℹ️ 下载说明
LRC时间轴歌词,支持卡拉OK同步显示
文件格式:.lrc | 字符编码:UTF-8