The Goat

歌手: Monaky • 专辑:The Goat • 发布时间:2021-03-05
作词 : Harrison Ekunwe
作曲 : Harrison Ekunwe
(Vocalizing)

Pass me the loud
Please on a low key no let am loud
As I Dey so I be pastor for house
My papa no know say he Pikin Dey blau

Pass me the loud
I am the goat wey be sheep for house
Na two bible dey de for my bag
One na for God one is made of grass

When I Dey church I like to shout Halle (alright)
Dem no Dey see say I Dey carry kele (alright)
I Dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no Dey see say I Dey cos gbege eh

I like to shout Halle
Dem no Dey see say I Dey carry kele (alright)
I Dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no Dey see say I Dey cos gbege eh

(But shey) Na me Dey roll the jumbo
Bad nigga whey be good example
Good Pikin that is very bad o
Virgin boy whey go shift your pant o
Na me Dey roll the jumbo
Bad nigga whey be good example 
Good Pikin that is very bad o
Virgin boy whey go shift your pant o

I no Dey follow run from ekelebe
Them Dey call me omo oluwa
Family Dey call me akorede
Them Dey call me omo oluwa

(Vocalizing)

When I Dey church I like to shout Halle
(alright)
Dem no Dey see say I Dey carry kele
(alright)
I Dey wear shokoto like baba shade
(alright)
Dem no Dey see say I Dey cos gbege eh

I like to shout Halle (alright)
Dem no Dey see say I Dey carry kele (alright)
(I Dey carry, carry, carry)
I Dey wear shokoto like baba shade (alright)
(But I Dey carry, carry, carry)
Dem no Dey see say I Dey cos gbege eh
(But I Dey carry, carry, carry)

I like to shout Halle (alright)
Dem no Dey see say I Dey carry kele (alright)
(I Dey carry, carry, carry)
I Dey wear shokoto like baba shade (alright)
(But I Dey carry, carry, carry)
Dem no Dey see say I Dey cos gbege eh
(But I Dey carry, carry, carry)

Ahh
My papa think day I no know anything
Wahlai mama fit swear say I no know anything
I no Dey sick but I Dey take medicine
Early momo for house we don Dey roll something
📥 下载LRC歌词 📄 下载TXT歌词

支持卡拉OK同步显示,可用记事本编辑