作词 : Adindu Victor
作曲 : Adindu Victor/Kulboy
(Ladies and gentlemen)
(AV)
If you get a woman, hol' am tight o
Me and my guys, we dey for bike o
Na her allocation dey for mind o
If you leave your woman, she go off pant o
No be lie o
We go use the raba blind her eyes o
Me and my guys, we no dey smile o
Big Thug Boys, we no dey lie o
Big Thug Boys, we no dey fear nobody
And you see wahala, we get am full for body
Only one thing we no dey like na police
One wrong move, you turn to my enemy
So, make you no try me
Oya nah
The thing dey hit me like kpongo (kpongo)
Abeg, bring another shayo, oshey o
Take your lady to the condo (condo)
If we dey hit her, she dey shout, "Mogbe o!"
Oshey o, mukere muke
Mugbele, mukere muke o
Mugbele, mufere mufe oh, ah
We dey wear coat, we dey wear ice o
All of our enemies, dem broke die o
No competition, no denial
Una be cheetahs, we be lions
Say we dey fly high, mayne, we never fly low
If we dey move, we no dey fear go slow
No-no-no competition, no denial
Una be cheetahs, we be lions
Big Thug Boys, we no dey fear nobody (fear nobody)
And you see wahala, we get am full for body
Only one thing we no dey like na police (na police)
One wrong move, you turn to my enemy
So, make you no try me
Oya nah
The thing dey hit me like kpongo (kpongo)
Abeg, bring another shayo, oshey o
Take your lady to the condo (condo)
If we dey hit her, she dey shout, "Mogbe o!"
Oshey o, mukere muke
Mugbele, mukere muke oh
Mugbele, mufere mufe oh
The thing dey hit, the thing dey hit me like kpongo (kpongo)
Abeg, bring another shayo, oshey o
Take your lady to the condo (condo)
If we dey hit her, she dey shout, "Mogbe o!"
Oshey o, mukere muke
Mugbele, mukere muke o
Mugbele, mufere mufe o
[00:00.000] 作词 : Adindu Victor
[00:01.000] 作曲 : Adindu Victor/Kulboy
[00:08.225](Ladies and gentlemen)
[00:11.116](AV)
[00:11.919]
[00:16.041]If you get a woman, hol' am tight o
[00:18.350]Me and my guys, we dey for bike o
[00:20.629]Na her allocation dey for mind o
[00:22.898]If you leave your woman, she go off pant o
[00:25.964]No be lie o
[00:27.349]We go use the raba blind her eyes o
[00:29.501]Me and my guys, we no dey smile o
[00:30.289]
[00:31.803]Big Thug Boys, we no dey lie o
[00:33.947]Big Thug Boys, we no dey fear nobody
[00:38.318]And you see wahala, we get am full for body
[00:42.683]Only one thing we no dey like na police
[00:46.650]One wrong move, you turn to my enemy
[00:50.528]So, make you no try me
[00:52.542]Oya nah
[00:52.809]
[00:53.684]The thing dey hit me like kpongo (kpongo)
[00:55.741]Abeg, bring another shayo, oshey o
[00:57.946]Take your lady to the condo (condo)
[01:00.305]If we dey hit her, she dey shout, "Mogbe o!"
[01:02.649]Oshey o, mukere muke
[01:04.918]Mugbele, mukere muke o
[01:07.290]Mugbele, mufere mufe oh, ah
[01:09.003]
[01:18.341]We dey wear coat, we dey wear ice o
[01:20.596]All of our enemies, dem broke die o
[01:22.755]No competition, no denial
[01:24.942]Una be cheetahs, we be lions
[01:26.987]Say we dey fly high, mayne, we never fly low
[01:29.513]If we dey move, we no dey fear go slow
[01:31.454]No-no-no competition, no denial
[01:34.038]Una be cheetahs, we be lions
[01:35.101]
[01:36.501]Big Thug Boys, we no dey fear nobody (fear nobody)
[01:40.397]And you see wahala, we get am full for body
[01:44.707]Only one thing we no dey like na police (na police)
[01:48.966]One wrong move, you turn to my enemy
[01:52.664]So, make you no try me
[01:54.448]Oya nah
[01:54.947]
[01:55.689]The thing dey hit me like kpongo (kpongo)
[01:57.795]Abeg, bring another shayo, oshey o
[02:00.108]Take your lady to the condo (condo)
[02:02.285]If we dey hit her, she dey shout, "Mogbe o!"
[02:04.861]Oshey o, mukere muke
[02:06.962]Mugbele, mukere muke oh
[02:09.183]Mugbele, mufere mufe oh
[02:11.387]
[02:13.285]The thing dey hit, the thing dey hit me like kpongo (kpongo)
[02:15.535]Abeg, bring another shayo, oshey o
[02:17.906]Take your lady to the condo (condo)
[02:20.212]If we dey hit her, she dey shout, "Mogbe o!"
[02:22.648]Oshey o, mukere muke
[02:24.842]Mugbele, mukere muke o
[02:27.083]Mugbele, mufere mufe o
如果你得到一个女人,就要牢牢抓住她
我和我的兄弟们骑着摩托闯天下
但我心里只惦记着她
你要是冷落她,她就会离开你
这不是假话
我们会用手段让她迷失方向
我和我兄弟们从不嬉皮笑脸
Big Thug Boys ,从不说谎
Big Thug Boys,天不怕地不怕
你要是遇到问题,我们更是一个大麻烦
我们唯一讨厌的就是条子
路子不同,我们就是敌人了
所以别来惹我
来吧
这种感觉爽到飞起
再来一杯~!
带你的妹子去酒店
如果我们出手,她会爽到尖叫
干杯~!爽飞
尽情狂欢,嗨到爆
尽情狂欢,爽到不行
我们穿的是名牌,戴在手上的是钻石
所有的敌人都被我们干飞
无可否认,我们无人能敌
你们是猎豹,我们是狮子
我们干的事都是你想不到的
我们行事雷霆万钧,一击必杀
无可否认,我们无人能敌
你们是猎豹,我们是狮子
Big Thug boys,从不说谎
Big Thug boys,天不怕地不怕
我们唯一讨厌的就是条子
路子不同,那我们就是敌人了
所以别来惹我
来吧
这种感觉爽到飞起
再来一杯~!
带你的妹子去酒店
如果我们出手,她会爽到尖叫
干杯~!爽飞
尽情狂欢,嗨到爆
尽情狂欢,爽到不行
这种感觉像'kpongo'击中我
再来一杯~!
带你的妹子去酒店
如果我们出手她会爽到尖叫
干杯,爽飞
尽情狂欢,嗨到爆
尽情狂欢,爽到不行