Megaboyy

歌手: Pee Double • 专辑:Megaboyy • 发布时间:2022-04-11
As I enter enter
Omo dem they mental mental
Cos every thing na mega mega now
Na mega mega
The money now is mega mega
Oluwa make me mega mega
And everything is mega mega now
Na mega mega

I dey chop this life
Like a glutton yeh yeah yeah
I dey chop this life
With a passion yeah yeah yeah 2ce

See me wey dem been se fiinish
See they pay to see me now
Inyang Prince Paul CEO Pee FINISHINGS
Oluwa Lo she Yi na na na
For this life wey no balance
Money full my pocket right now
And e give me body balance
God na my stamina I no dey shake
Only when you greet me
Na when me i dey shake oh
Clear road for the boy
As I enter, clear road for the boy
Baba ndia baba ndia
Aka negaboyy

As I enter enter
Omo dem they mental mental
Cos every thing na mega mega now
Na mega mega
The money now is mega mega
Oluwa make me mega mega
And everything is mega mega now
Na mega mega

I dey chop this life
Like a glutton yeh yeah yeah 2ce
I dey chop this life
With a passion yeah yeah yeah 2ce

Verse two
Living the life
I am living the life
The life that I am living now
Everything is alright
Ndia uwem foreign
Aboikpa self is foreign
Enemies wanna see
The ball fall oh oh oh
Instead their girlfriends
Dey fall for me
Thier girlfriends
Dey fall for me... Yeah
I dont look like
What I have passed through
I thank you I thank you
Na me be Pako wey fresh pass ajebo
I thank you I thank you

As I enter enter
Omo dem they mental mental
Cos every thing na mega mega now
Na mega mega
The money now is mega mega
Oluwa make me mega mega
And everything is mega mega now
Na mega mega
📥 下载LRC歌词 📄 下载TXT歌词

支持卡拉OK同步显示,可用记事本编辑