You and Me

歌手: Akoto M3dal • 专辑:You and Me • 发布时间:2022-12-11
Take it out your mind everything dem say
Boy is you and I every night and day
Your love my love,my love your love, my only lover
Nothing dem do go fit to set this love asunder 


You and Me
We're for life
You and I 
Our love na die
You and I 
Just you and I 
You and me 
Our love na die


Tinga linga ling 
When I see you boy I dey fall
See for you me I dey pon floor 
Say na only you I dey for yeah
You're my melanin 
When I see you boy I dey fall 
See for you me I dey pon floor 
Say na only you I dey for yeah 


Ohh, ebe the way that you love me
Wey dey make I no wan go
Honey whisper to me daily 
Shey for you boy no go slow 
Oh-oh
Call me today and tomorrow 
Through the light and sorrow
Baby nobody fit know 
Yeah-yeah
Follow even when you no get kobo 
Hw3 na ahoufe ne ne shotto 
Honey nobody fit know

You and Me
We're for life
You and I 
Our love na die
You and I 
Just you and I 
You and me 
Our love na die


Me ne wo , wo ne me, me pini so , ma y3 nyom , wo do nti wo fr3 me aa m3 gye so/ saa di3 na wo y3 no obaa me feeli wo/  ECG dum light kraa aka me ne wo/ 
Me ne wo 
Me ne wo
Mo nya anka yeni suru 
Mo nya anka ya'hwe fom 
Nso still me diggy wo
Odo basa basa basa di3 bae menpini so
3ny3 Chaka Chaka Chaka, olee, just live it up


Take it out your mind everything dem say
Boy is you and I every night and day
Your love my love,my love your love, my only lover
Nothing dem do go fit to set this love asunder 


You and Me
We're for life
You and I 
Our love na die
You and I 
Just you and I 
You and me 
Our love na die


Tinga linga ling 
When I see you boy I dey fall
See for you me I dey pon floor 
Say na only you I dey for yeah
You're my melanin 
When I see you boy I dey fall 
See for you me I dey pon floor 
Say na only you I dey for yeah
📥 下载LRC歌词 📄 下载TXT歌词

支持卡拉OK同步显示,可用记事本编辑