Dumebi

歌手: Youngobi • 专辑:Young Obi • 发布时间:2023-01-12
作词 : Ugochukwu Okafor
作曲 : Ugochukwu Okafor
Wo wo wo yeah
Yeah

Wetin u give me chop oo , chop
Wetin u give me chop odo
Omo u make me fall oo , fall
And I don fall inside love

Na the way you dey wyn your body
Wyn your body
Oh baby please wyn for me ,ohh wyn
Girl you dey give me energy , energy
Anytime you dey move your body
I been looking for the remedy , remedy
To let go of all this
I want you by myside
I want you all the time, everyday and night

Dumebi Dumebi Dumebi ohh yo yo
You do me, You do me, You do me ojoro
Dumebi Dumebi Dumebi ohh yo yo
You do me, You do me, You do me ojoro

The kind remedy wey I need
Na your love , na your love
Anytime wey u cook I go chop
I go chop
And nothing fit to make us to fall
Fit to fall
Anytime wey u call I go come oo odo
Yeah I go come , My baby

Na the way you dey wyn your body
Wyn your body
Oh baby please wyn for me , ohh wyn
Girl you dey give me energy , energy
Anytime you dey move your body
Ohh wyn
I been looking for the remedy , remedy
To let go of all this , ohh wyn
I want you by myside
I want you all the time
Everyday and night

Dumebi Dumebi Dumebi ohh yo yo
You do me, You do me, You do me ojoro
Dumebi Dumebi Dumebi ohh yo yo
You do me, You do me, You do me ojoro

Wetin you give me chop oo
Wetin you give me chop odo
Omo you make me fall oo
And I don fall inside love

Na the way you dey wyn your body
Wyn body
Ohh baby please wyn for me
Wyn for me
Girl you dey give me energy, energy
Anytime you dey move your body, yeah

Dumebi Dumebi Dumebi ohh yo yo
You do me, You do me, You do me ojoro
Dumebi Dumebi Dumebi ohh yo yo
You do me
You do me
You do me ojoro
📥 下载LRC歌词 📄 下载TXT歌词

支持卡拉OK同步显示,可用记事本编辑