Landselar Landselar Landselar eh
Landselar Landselar Landselar eh
Landselar Landselar eh eh
I dey sell land oya come buy land
I dey sell house oya come buy am (House)
I dey sell land oya come buy land (Land)
Come buy am make I see food chop
Buy land guy no dey talk too much
Build house wey fine and too soft
Your children secure their future
Land no be bush omo na true talk
Invest where the profit dey
Real Estate omo na the best place
Your money go come in many
Ways House rent
Shortlet dem all they pay
Emeka come buy land (Buy land o)
Two plots or three plots (Two plots)
Emeka come buy land (Buy land o!)
Build house wey too soft (Buy land o!)
Emeka come buy land (Buy land o!)
No dey talk too much (Buy land o!)
Build house wey too soft (Buy land o!)
Geh geh Two plots or three plots
(Buy land o)
Emeka come buy land (Buy land o)
Two plots or three plots (Buy land o)
Emeka come buy land (Buy land o)
Build house wey too soft (Buy land o)
Emeka come buy land (Buy land o)
No dey talk too much
Build house wey too soft
Geh geh Two plots or three plots
Landselar eh Landselar eh
Landselar Landselar Landselar eh
Landselar eh Landselar eh
Landselar Landselar Landselar eh
Landselar eh Landselar eh
Landselar Landselar Landselar eh
Landselar eh Landselar eh
Landselar Landselar Landselar eh
Land don done (Land don done)
Carry money come (Carry money come)
I go give you two plots
(I go give you two plots)
Wey too sure (Wey too sure)
You blow o (You go blow)
You go grow o (You go grow)
You go blow o (You go grow)
You go blow o
Emeka come buy land (Buy land o)
Two plots or three plots (Buy land o)
Emeka come buy land (Buy land)
Build house wey too soft (Buy land o)
Emeka come buy land (Buy land o)
No dey talk too much (Buy land o)
Build house wey too soft geh geh
Two plots or three plots
Landselar Landselar Landselar eh
Landselar eh Landselar eh
Landselar Landselar Landselar eh
Landselar eh Landselar eh
Landselar Landselar Landselar eh
Landselar eh Landselar eh
Landselar Landselar Landselar eh
Landselar
All my land deals no get wahala
We dey sell land for Ipo Abara
Igwrutta G-R-A Omagwa
Abi big fish like Michael Dappah
I'm passing this phase
But the beat in a grave
Na God and his grace
Dey make e me great
I go give am the praise
In abundanti ways
Na him be the reason
My hustle dey pay
Emeka Emeka come buy land
Landselar Landselar dey sell land
Emeka Emeka come buy land
Landselar Landselar dey sell land
Landselar Landselar Landselar eh
Landselar Landselar Landselar eh
Landselar Landselar eh eh
I dey sell land oya come buy land
I dey sell house oya come buy am (House)
I dey sell land oya come buy land (Land)
Come buy am make I see food chop
Buy land guy no dey talk too much
Build house wey fine and too soft
Your children secure their future
Land no be bush omo na true talk
Invest where the profit dey
Real Estate omo na the best place
Your money go come in many
Ways House rent
Shortlet dem all they pay
Emeka come buy land (Buy land o)
Two plots or three plots (Two plots)
Emeka come buy land (Buy land o!)
Build house wey too soft (Buy land o!)
Emeka come buy land (Buy land o!)
No dey talk too much (Buy land o!)
Build house wey too soft (Buy land o!)
Geh geh Two plots or three plots
(Buy land o)
Emeka come buy land (Buy land o)
Two plots or three plots (Buy land o)
Emeka come buy land (Buy land o)
Build house wey too soft (Buy land o)
Emeka come buy land (Buy land o)
No dey talk too much
Build house wey too soft
Geh geh Two plots or three plots
Landselar eh Landselar eh
Landselar Landselar Landselar eh
Landselar eh Landselar eh
Landselar Landselar Landselar eh
Landselar eh Landselar eh
Landselar Landselar Landselar eh
Landselar eh Landselar eh
Landselar Landselar Landselar eh
Land don done (Land don done)
Carry money come (Carry money come)
I go give you two plots
(I go give you two plots)
Wey too sure (Wey too sure)
You blow o (You go blow)
You go grow o (You go grow)
You go blow o (You go grow)
You go blow o
Emeka come buy land (Buy land o)
Two plots or three plots (Buy land o)
Emeka come buy land (Buy land)
Build house wey too soft (Buy land o)
Emeka come buy land (Buy land o)
No dey talk too much (Buy land o)
Build house wey too soft geh geh
Two plots or three plots
Landselar Landselar Landselar eh
Landselar eh Landselar eh
Landselar Landselar Landselar eh
Landselar eh Landselar eh
Landselar Landselar Landselar eh
Landselar eh Landselar eh
Landselar Landselar Landselar eh
Landselar
All my land deals no get wahala
We dey sell land for Ipo Abara
Igwrutta G-R-A Omagwa
Abi big fish like Michael Dappah
I'm passing this phase
But the beat in a grave
Na God and his grace
Dey make e me great
I go give am the praise
In abundanti ways
Na him be the reason
My hustle dey pay
Emeka Emeka come buy land
Landselar Landselar dey sell land
Emeka Emeka come buy land
Landselar Landselar dey sell land