作词 : Ibrahim Tobi
feeling man human
fighting my demon ahn
facing nightmare
every night aahh
who I wan depend on
and I can't deny
coz I wan fire down
like a real dragon
till the kingdom come along
getting sober feel like am ah drunk
e no dey easy to dey carry gun
put your head, you go Sabi run
you dey come you dey form like boss
all these boys dem don dey on drug
many brother hood no love around
people show me love vibes on my sound
dem no complain dem know me I bad
Always on my lane I no pass my bound
make my money long like wizkidayo
(hmmmmmmmmm)
working till I turn up
me i no go mess up
doing this till i catch up
promise you all
dem go celebrate me at the top
(Hmmmmm)
feeling man human
fighting my demon ahn
facing nightmare
every night aahh
who I wan depend on
and I can't deny
coz I wan fire down
like a real dragon
till the kingdom come along
getting sober feel like am ah drunk
e no dey easy to dey carry gun
put your head, you go Sabi run
you dey come you dey form like boss
all these boys dem don dey on drug
Dey wanna Dey wanna know oh
As I Dey as I Dey run am on a low oh
Tobline
[00:00.00] 作词 : Ibrahim Tobi
[00:09.27]feeling man human
[00:10.56]fighting my demon ahn
[00:12.99]facing nightmare
[00:14.19]every night aahh
[00:15.51]who I wan depend on
[00:18.00]and I can't deny
[00:19.26]coz I wan fire down
[00:20.49]like a real dragon
[00:22.59]till the kingdom come along
[00:24.48]getting sober feel like am ah drunk
[00:26.22]e no dey easy to dey carry gun
[00:28.26]put your head, you go Sabi run
[00:30.03]you dey come you dey form like boss
[00:31.92]all these boys dem don dey on drug
[00:34.95]many brother hood no love around
[00:37.47]people show me love vibes on my sound
[00:39.93]dem no complain dem know me I bad
[00:42.45]Always on my lane I no pass my bound
[00:44.94]make my money long like wizkidayo
[00:47.76](hmmmmmmmmm)
[00:47.76]working till I turn up
[00:50.22]me i no go mess up
[00:52.29]doing this till i catch up
[00:53.88]promise you all
[00:54.81]dem go celebrate me at the top
[00:57.81](Hmmmmm)
[00:58.77]feeling man human
[01:00.03]fighting my demon ahn
[01:02.49]facing nightmare
[01:03.84]every night aahh
[01:05.01]who I wan depend on
[01:07.50]and I can't deny
[01:08.73]coz I wan fire down
[01:09.96]like a real dragon
[01:12.09]till the kingdom come along
[01:13.95]getting sober feel like am ah drunk
[01:15.75]e no dey easy to dey carry gun
[01:17.67]put your head, you go Sabi run
[01:19.50]you dey come you dey form like boss
[01:21.39]all these boys dem don dey on drug
[01:24.33]Dey wanna Dey wanna know oh
[01:26.22]As I Dey as I Dey run am on a low oh
[01:36.99]Tobline