作词 : NURUDEEN ADEBAYO OLAWALE
作曲 : NURUDEEN ADEBAYO OLAWALE
ALAXEEN Brightness
Hmmmm hmmmm hmmm hmmm
Normally I see nobody
Call me YOVI YOVI OO
Who I wanna tell my story
I see nobody but my self I ye ye
One man fellowship man him self hahaha
Where nobody Dey God dey God dey OO God dey there God dey God dey there where you Dey for me God the dey there where you dey God the dey there Where you dey for me God dey there Naso e dey for you god dey he hehe god dey there hehe god dey there
God dey ooo Haaa God dey there
Make you call am God dey there haaa god dey there get phone and you get sub God dey there cash out cash out small money you go ball out god dey there big bag make you japa god Dey there japa lor Antilanta God Dey there Aboki give me rizlar god dey
calm down calm down calm down fun somebody aiye yi le but aiye ma dun to ba ti ni money calm down calm down calm down fun sanmanri oooo aiye yi le but aiye madun aiye o pe meji ooo hanhan as long you work everyday make you knee down and pray Baba go do you no shege nah person wey work Dey pray I never talk am before but I go Dey talk am again this bad boy no be born again you spoil Person own OO wetin you gain ooo oh Eeee see I never do am before but I go do am again make I do as if I Dey pray I wanna take away my pains oooo haaa
Who I wanna tell my story
I see nobody but my self I ye ye
One man fellowship man for himself hahaha
Where Nobody Dey God Dey there God Dey ooo God Dey there God Dey God Dey there where you Dey for me God the Dey there God Dey God Dey there where you Dey for me God Dey there Naso he dey for you god dey there Yehi God dey there yehi God dey there
[00:00.00] 作词 : NURUDEEN ADEBAYO OLAWALE
[00:00.00] 作曲 : NURUDEEN ADEBAYO OLAWALE
[00:00.00]ALAXEEN Brightness
[00:08.31]Hmmmm hmmmm hmmm hmmm
[00:12.81]Normally I see nobody
[00:14.58]Call me YOVI YOVI OO
[00:16.23]Who I wanna tell my story
[00:20.49]I see nobody but my self I ye ye
[00:24.54]One man fellowship man him self hahaha
[00:28.65]Where nobody Dey God dey God dey OO God dey there God dey God dey there where you Dey for me God the dey there where you dey God the dey there Where you dey for me God dey there Naso e dey for you god dey he hehe god dey there hehe god dey there
[00:47.22]God dey ooo Haaa God dey there
[00:49.53]Make you call am God dey there haaa god dey there get phone and you get sub God dey there cash out cash out small money you go ball out god dey there big bag make you japa god Dey there japa lor Antilanta God Dey there Aboki give me rizlar god dey
[01:05.73]calm down calm down calm down fun somebody aiye yi le but aiye ma dun to ba ti ni money calm down calm down calm down fun sanmanri oooo aiye yi le but aiye madun aiye o pe meji ooo hanhan as long you work everyday make you knee down and pray Baba go do you no shege nah person wey work Dey pray I never talk am before but I go Dey talk am again this bad boy no be born again you spoil Person own OO wetin you gain ooo oh Eeee see I never do am before but I go do am again make I do as if I Dey pray I wanna take away my pains oooo haaa
[01:46.89]Who I wanna tell my story
[01:50.76]I see nobody but my self I ye ye
[01:54.78]One man fellowship man for himself hahaha
[01:59.10]Where Nobody Dey God Dey there God Dey ooo God Dey there God Dey God Dey there where you Dey for me God the Dey there God Dey God Dey there where you Dey for me God Dey there Naso he dey for you god dey there Yehi God dey there yehi God dey there