Addicted

歌手: 4tune • 专辑:BOYLIKE4TUNE • 发布时间:2023-12-15
作词 : Echesurum Francis Chukwuebuka
作曲 : Echesurum Francis Chukwuebuka/Dosumu Damola
Yeah Yeah Yeah Yeah Yeah

Girl you, bad for me every way o
But na still your love me I wan dey chase o
E come be like say me I wan dey craze o
Oh na na na na (yeah yeah)
Odo Odo
Girl you dey do me one kind
For your matter me I no go resign (Resign)

Oh my baby
Anything you need girl I go pay
Cos you got me so high on a Tuesday
I’m addicted to you my baby yeah

Girl you no say me I no dey compromise your love
E come be like say you do me jazz on God
Cos I am certain (certain)
Cos all the love you dey show me show me
Ah Ah Ah
Girl me I no fit explain this kind loving o
Baby you so so sweet o (Milo)

E dun tey wey I dey want you
I’m so glad that I found you
Wetin be the matter girl I come through
I go come through
(I go come through)
E dun tey wey I dey want you
I’m so glad that I found you
Wetin be the matter girl I come through
I go come through

Cause Girl you, bad for me every way o
But na still your love me I wan dey chase o
E come be like say me I wan dey craze o
Oh na na na na (yeah yeah)
Odo Odo
Girl you dey do me one kind
For your matter me I no go resign (Resign)

Oh my baby
Anything you need girl I go pay
Cos you got me so high on a Tuesday
I’m addicted to you my baby yeah
Oh my baby
Anything you need girl I go pay
Cos you got me so high on a Tuesday
I’m addicted to you my baby yeah

Baby this your loving loving and touching touching
E dey do me something for this my body ah
Ahn Ahn
And girl you know say na you wey dun capture this my heart (my heart)
I no dey fear break up o
Cos me and you we lock up o
I love you and you love me

Girl you, bad for me every way o
But na still your love me I wan dey chase o
E come be like say me I wan dey craze o
Oh na na na na (yeah yeah)
Odo Odo
Girl you dey do me one kind
For your matter me I no go resign (Resign)

Oh my baby
Anything you need girl I go pay
Cos you got me so high on a Tuesday
I’m addicted to you my baby yeah
Oh my baby
Anything you need girl I go pay
Cos you got me so high on a Tuesday
I’m addicted to you my baby yeah yeah
📥 下载LRC歌词 📄 下载TXT歌词

支持卡拉OK同步显示,可用记事本编辑