Don’t listen

歌手:SwitchXlak • 时间:

📝 纯歌词版本

Pay this man attention na my Aza be this
They can keep on judging Na my life I dey live 
I was born a loner,I Was never a twin 

Life e be like beans, put potash in a shit 
Hustle na tomatoes, keep on grinding shit
No put no one above me,no do that shit
I no fit say I holy,and you too my gee

Use Omo watch the frame ,bigger picture so klin 
I see my self good,i be looking so lit
Na play I just Dey play before you start to Dey diss

Came up from the trenches we no how e Dey
You no fit just relate if you ain’t born in this strict
Gun fire,many down,and them seize to exist
Many things I see ,now I get PTSD .

Story of my life if you hear am man e strange
Wetin Dey my mind, I swear you no go fit relate
Somebody hold this boy e be like say he don Dey craise
The boy Dey jupibarz, now na colos him dey blaze

For night the boy Dey tell him demons all him ****ing pain,
No need to tell una,I keep it in my vein
Cause if I start to talk you go think I Dey insane

I've seen lotta shit I dey try to survive
I get enemies wey dey pray make I kpai
And life na just race with different finish line
You fit start today, tomorrow make you die
My bro all the things wey I see fit to make a man go crazy oo
But I push my P cause I no lazy o
Try to survive for this trench you know

Tell that brother man for that corner, e go better aje
Everybody go dey okay
Everybody go smile again
Everything go gel again

Tell that brother man say, e go better aje

🎵 LRC歌词版本

🎧 猜你喜欢

ii: Intro

👤 歌手:SwitchXlak / Baeshy
📝 歌词预览
Tell me what's wrong with you
Ain't playing games with you 
I no get time to pick and choose
Tell me what's wrong with you

Tell me what's wrong with ...
查看歌词

Rocky Road

👤 歌手:陈百强
📝 歌词预览
The highway lies between us
The things we said that we must
The raving disillusion of the things
we almost did but like the rocky road
that twists and...
查看歌词

Everybody Up (Live)

👤 歌手:Saxon
📝 歌词预览
Everybody, everybody
Let's celebrate the day, and we party anyay
Everybody, everybody
Today we have some fun, and that day has just begun
Oh lalalalal...
查看歌词

Battleborne

📝 歌词预览
Oh
There is fire in the air that I am breathing
There is blood where the battles rage
These are faces I will not remember
Will I fight for the queen o...
查看歌词

Take Me To The Riot

👤 歌手:Stars
📝 歌词预览
Grey skies and light fading
Headlamps making patterns on the wall
Uptown it's dead now but
Out here no one seems to care at all
Slick girls and sick b...
查看歌词

intro

👤 歌手:SwitchXlak
📝 歌词预览
Tell me what's wrong with you
Ain't playing games with you 
I no get time to pick and choose
Tell me what's wrong with you

Tell me what's wrong with ...
查看歌词

Little World

👤 歌手:Haujobb
📝 歌词预览
Sleep world, sleep
Your favourite song will never end
Dream world, dream
Your favourite book will never close
Breathe  world, breathe
Sleep world, sle...
查看歌词

COSMIC CHILD

👤 歌手:KAT-TUN
📝 歌词预览
哀しみのCHILD  MAGICALなGIRL
いつまででもキミはキレイだ ネ ネ ネ ネ
夢見る GIRL GIRL GIRL GIRL GIRL
目的なんて無くて  いいよ
キミがそこにいるだけで  HAPPY  ALL RIGHT
無限の時間  つかもう
ズルイCRYIN' COSMIC CH...
查看歌词

C'Est Pour Vivre

👤 歌手:Céline Dion
📝 歌词预览
C'est pour vivre
Que le monde chante
Dans la douleur ou dans la joie
C'est pour vivre
Que le monde invente
Des chansons a chaque pas
It's for living
I...
查看歌词
正在播放: Don’t listen
0:00 / 0:00
加载歌词中...
Don’t listen
SwitchXlak
友情链接: WhatsApp網頁版 WhatsApp网页版 WhatsApp網頁版 WhatsApp网页版 WhatsApp網頁版 WhatsApp网页版 WhatsApp网页版 WhatsApp網頁版 WhatsApp web WhatsApp网页版 WhatsApp網頁版 WhatsApp web WhatsApp网页版 WhatsApp網頁版 WhatsApp web WhatsApp网页版 WhatsApp web WhatsApp網頁版 WhatsApp web WhatsApp网页版 WhatsApp網頁版 WhatsApp web WhatsApp web WhatsApp網頁版 WhatsApp web WhatsApp网页版 WhatsApp網頁版 WhatsApp web WhatsApp网页版 WhatsApp網頁版 WhatsApp web WhatsApp网页版 WhatsApp網頁版 WhatsApp web WhatsApp网页版 WhatsApp網頁版 WhatsApp web WhatsApp网页版 WhatsApp網頁版 WhatsApp web WhatsApp网页版 WhatsApp網頁版 WhatsApp web WhatsApp网页版 WhatsApp網頁版 WhatsApp web WhatsApp网页版 WhatsApp網頁版 WhatsApp網頁版