Commas

歌手: Ayra Starr • 专辑:The Year I Turned 21 • 发布时间:2024-05-30
作词 : Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi
 作曲 : Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi/Nnaemeka Ikechukwu Clinton/Michael Ovie Hunter
 (Initiating rage process)
 Oh
 Oh no
 Eh-yeah, eh-yeah

 Na which kind life were I never see?
 I carry God, so I fear nothing
 Steady increasing the commas
 Comma, comma, commas
 Original, no be parody
 E no fit clear for your memory
 Whether na winter or summer, ajeh

 Barbados, Havana, livin' life
 See my fire burnin' bright
 Wetin dey inside me?
 Smallie wey dey mighty
 Dem never know I kala tori mo fine
 Check and balance everything inside my mind daily
 Trust me, you kiant fool me

 Energy wrong, I log off (Log off)
 Mowa friendly and conscious (And conscious)
 I'm allergic to sokuso
 I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
 Dem telly me make I show love (Show love)
 Sability on gbona
 Everything na connection
 I'm not ready for confusion, oh

 Things happen inside life
 Draw tattoo, make I live my life
 Dreams come true, if na fight
 Fight the fight, make you no go tire
 Fire dey go
 Fire dey go
 You need to put your body and soul
 Leave your worries alone

 Barbados, Havana, livin' life
 See my fire burnin' bright
 Wetin dey inside me?
 Smallie wey dey mighty
 Dem never know I kala tori mo fine
 Check and balance everything inside my mind daily
 Trust me, you kiant fool me (Oh)

 Energy wrong, I log off
 Mowa friendly and conscious
 I'm allergic to sokuso
 I'm not ready for confusion (No)
 Dem telly me make I show love
 Sability on gbona (On gbona)
 Everything na connection
 I'm not ready for confusion (Confusion)

 Na which kind life wey I never see?
 I carry God, so I fear nothing
 Steady increasing the commas
 Comma, comma, commas
 Eh-yeah
 Eh-yeah, yeah-yeah (London)
 Steady increasing the commas
 Comma, comma, commas
📥 下载LRC歌词 📄 下载TXT歌词

支持卡拉OK同步显示,可用记事本编辑