作词 : IGWE BENJAMIN/Adeola Moshood
作曲 : IGWE BENJAMIN/Adeola Moshood
Yo X!
Yeah, Larry B na na
Gi Giddem!
Men I been dey grind but nobody know
Many pains only God know
Me I want this fame and the cash you know
Sometimes I go cry you know
Many artist blow but before nobody believe them
Only fake love with the pretence
For where me I come from if you fit buy nice clothes na you be the richest
Ji masun
Live my lifestyle like I de heaven
If e go be less then I no settle
Them been wan try but dem man no level ah ya
Ji masun
Live my lifestyle like I dey heaven
If e go be less then I no settle
Them been wan try but them man no level Ah ya
Moni I say
One worker and ten Blessings
Blessings upon blessings
And Blessings of ten persons Ah ya ye
Moni I say
One worker and Ten Blessings
Blessings upon blessings
And Blessings of ten persons Ah ya
Ji masun no level
I wan get money wan still go heaven
All my hopes on God and there's no devil where I am
Ji masun no level
I wan get money wan still go heaven
All my hopes on God and there's no devil where I am
I don see 99 me I no Dey fear hundred again
Soso go run if e see my pain
Bad energy take it far away
Yeh
The kind blessings wey I receive omo ko shey Fara wey
If you check you go know say na grace
Na baba God run am for my plate
I say ji masun make you come hustle PADI I make milly per Day
E sure for me Gbagbe
I Dey beg you no put Zobo inside my Parfait
Buy mansion for Ikate
Cartier Rolex Patek
As per say
Moni I say
One worker and ten Blessings
Blessings upon blessings
And Blessings of ten persons Ah ya ye
Moni I say
One worker and Ten Blessings
Blessings upon blessings
And Blessings of ten persons Ah ya
Ji masun
Live my lifestyle like I de heaven
If e go be less then I no settle
Them been want try but dem man no level ah ya
Ji masun
Live my lifestyle like I dey heaven
If e go be less then I no settle
Them been want try but them man no level Ah ya