作词 : Onovo Alexander Chiemerie
作曲 : Onovo Alexander Chiemerie
Spiritual
Maliik lay
The black boy from the east side
Ablack
Maliik lay
Waysss
See
Step into their villa na me be
Chairman yeah
Na so everybody face go mean
Some of them calling me small boy
But me i dey ball dem
I just dey live life no gaps eh
I just dey pass my own
I don't want nobody trouble yeah
But na me dey give them bomber to bomber
Barely post picture on insta
All the many men
Turn up very well
Anytime i come around na geng geng
Cus i got all that tactics upon me
I have been making bigger money
I will be counting bigger money
So to ball dem
Just to ball them all
Na we be the black boys
From the east side na we get money
Pass yes and we get style
Too much packaging dey for our
Lifestyle na we be the igbo
Black boys wey dey bomb site
Make you no go think say
You fit whyn me because i get men wey
Fit light you
Anywhere you hide go we go still find you
Make you know that make you no doubt
Because say na only money i dey find oh
I dey hustle everyday with my time oh
That same black boy one of a kind
Oh eh (one of a kind oh)
Now we don dey pop champaign
The black boys come your show i swear you go craze
All your men
Go off them go maintain
I swear them go relate
We Stack alot of money for the bank
Man No need count all
Ina mean
E no mean say nigga man don't really even know
What to do (yeah)
So many say yemu ego
Ufudi say yemu nwa
So many other people wey dey talk say yemu ego
All been look down on me as their small boi
Sha anything wey you see make you chop oh no
Calling me their minister (ahh ahh)
Cus i be enjoyment minister (ahh ahh)
Minding my biz no looking back
All for my way as a coolest boy
Cus everything for the fame oh (fame oh)
I have been making bigger money (money money)
I will be counting small money
So to ball them
Just to ball them all
So everywhere i dey
Everywhere i day
Shebi na to ball them
Many bills on me
Money na one thing that you gotta give
Many people come there just to hala me
So everywhere i dey
Everywhere i day
Shebi na to ball them
Many bills on me
Money na one thing that you gotta give
Many people come there just to hala me
Say yeah
Cus na me be their chairman
Cus na me be their chairman
Got alot of money from their chairman
Yeah
Na me be their chairman
Cus na me be their chairman
Tell the girlie say i be her chairman
Got alot of money from their chairman
Yeah
作词 : Onovo Alexander Chiemerie
作曲 : Onovo Alexander Chiemerie
Spiritual
Maliik lay
The black boy from the east side
Ablack
Maliik lay
Waysss
See
Step into their villa na me be
Chairman yeah
Na so everybody face go mean
Some of them calling me small boy
But me i dey ball dem
I just dey live life no gaps eh
I just dey pass my own
I don't want nobody trouble yeah
But na me dey give them bomber to bomber
Barely post picture on insta
All the many men
Turn up very well
Anytime i come around na geng geng
Cus i got all that tactics upon me
I have been making bigger money
I will be counting bigger money
So to ball dem
Just to ball them all
Na we be the black boys
From the east side na we get money
Pass yes and we get style
Too much packaging dey for our
Lifestyle na we be the igbo
Black boys wey dey bomb site
Make you no go think say
You fit whyn me because i get men wey
Fit light you
Anywhere you hide go we go still find you
Make you know that make you no doubt
Because say na only money i dey find oh
I dey hustle everyday with my time oh
That same black boy one of a kind
Oh eh (one of a kind oh)
Now we don dey pop champaign
The black boys come your show i swear you go craze
All your men
Go off them go maintain
I swear them go relate
We Stack alot of money for the bank
Man No need count all
Ina mean
E no mean say nigga man don't really even know
What to do (yeah)
So many say yemu ego
Ufudi say yemu nwa
So many other people wey dey talk say yemu ego
All been look down on me as their small boi
Sha anything wey you see make you chop oh no
Calling me their minister (ahh ahh)
Cus i be enjoyment minister (ahh ahh)
Minding my biz no looking back
All for my way as a coolest boy
Cus everything for the fame oh (fame oh)
I have been making bigger money (money money)
I will be counting small money
So to ball them
Just to ball them all
So everywhere i dey
Everywhere i day
Shebi na to ball them
Many bills on me
Money na one thing that you gotta give
Many people come there just to hala me
So everywhere i dey
Everywhere i day
Shebi na to ball them
Many bills on me
Money na one thing that you gotta give
Many people come there just to hala me
Say yeah
Cus na me be their chairman
Cus na me be their chairman
Got alot of money from their chairman
Yeah
Na me be their chairman
Cus na me be their chairman
Tell the girlie say i be her chairman
Got alot of money from their chairman
Yeah