Odogwu

歌手: Kuban dele • 专辑:Odogwu • 发布时间:2025-05-17
作词 : Nyesom Emmanuel Adele
作曲 : Nyesom Emmanuel Adele
Na money wey go make me Odogwu
Make me Odogwu
Money wey go make me Odogwu (Odogwu)
And na money wey dey ginja me
Pamper me strengthen me
Life no go tire me
Check ur self and wire me something
(Wire me something)

Na were una dey see this money oh
If u know make u post the location
If u know make u post the location

Na were una dey see this money oh
(Money oh money oh money oh)
If u know make u post the location
If u know make u post the loke

Money wey dey count blessings
Money wey go shock person
Money wey be say as u make em
The people dem go think say
U don use person
Money wey no pompous
Money wey no join cult
Money wey be say na jehovah
Wey give me compass with evidence

Call me Odogwu
Call me Odogwu
Money wey dey call me Odogwu
(Odogwu)
Call me Odogwu
Call me Odogwu
Call me Odogwu
Money wey dey call me Odogwu
(Odogwu)
Call me Odogwu
(Wire me something)

Na were una dey see this money oh
So if u know make u post the location
If u know make u post the location

Na were una dey see this money oh
If u know make u post the location
If u know make u post the loke

Money wey dey count blessings
Money wey go shock person
Money wey be say as u make em
The people dem go think say
U don use person
Money wey no pompous
Money wey no join cult
Money wey be say na jehovah
Wey give me compass with evidence
(Call me Odogwu)
📥 下载LRC歌词 📄 下载TXT歌词

支持卡拉OK同步显示,可用记事本编辑