Fallacy

歌手: Doyinsola • 专辑:Fallacy • 发布时间:2024-09-25
作词 : Akinola Doyinsola
作曲 : Akinola Doyinsola/Prince Omoferi
VERSE 1
You'd be amazed, 
All the things I know when I no talk, 
You'd be amazed.
Everytime you sneaky sneaky, I just look away.
Every word you say, I no say na lie but I go look the other way.
It's ojoro. 
Ojoro you dey play me, 
Ojoro on a daily.
 I've being longing to say this all your ladies dem no fine pass me, 
dem no knack pass me, be like say this 

CHORUS
Falla, falla, falla, falla
Faalaaa fala
Falla, falla falla 
Fallaaa fala
Fala fala fala
Yea yea
be like say this thing called true love e be fallacy

VERSE 2
Be like wetin you want
I no go fit to give
So i'm saving all my love
Saving all my all
Cos you dont deserve me, you don't deserve it
I'm protecting my sanity
I no wan loose my head

It's ojoro
Ojoro you dey play me, ojoro on a daily. 
All your ladies dem no fine pass me, 
Dem no knack pass me, 
Be like say this thing called true love, e be fallacy.

CHORUS
Falla, falla, falla, falla
Faalaaa fala
Falla, falla falla 
Fallaaa fala
Fala fala fala
Yea yea
Be like say this thing called true love  e be fallacy
📥 下载LRC歌词 📄 下载TXT歌词

支持卡拉OK同步显示,可用记事本编辑