Cerebral

歌手: Monaky Dessy Carter • 专辑:Candor • 发布时间:2024-11-08
Sometimes na empty head deny access 
Two puffs reconnect the vpn
Highest bidder lomo
If intellectual property ever Dey for auction tell me
Once upon a time when I Dey grow person tell me

As you put cloth for body
make you still get intellectual property 
Many things for self invest
E no reach one quarter normally 

As you put cloth for body
make you still get intellectual property 
Very cheap na common sense
E no reach one Quarter normally 

Kpele kpe kpe le kpe le kpe
Kpele kpele kpo lo kpo lo kpo

Kpele kpele  kpele kpolo  kpa
Kpele kpele kpolo kpo lo kpo

(Dey use my cerebral)

For this my life I like to find source 
Others Dey whey rely on wetin dem talk
I waka face where no one choose
Pedicure my toes 
Incase say my shoe no lace

(Undunnn Undunn)

I waka face where no one choose
Pedicure my toes 
Incase say my shoe no lace

As you put cloth for body
make you still get intellectual property 
Many things for self invest
E no reach one quarter normally 

As you put cloth for body
make you still get intellectual property 
Very cheap na common sense
E no reach one Quarter normally

Kpele kpe kpe le kpe le kpe
Kpele kpele kpo lo kpo lo kpo

Kpele kpele  kpele kpolo  kpa
Kpele kpele kpolo kpo lo kpa

(Dey use my cerebral)

They call me Monaky
Aka
📥 下载LRC歌词 📄 下载TXT歌词

支持卡拉OK同步显示,可用记事本编辑