Work

歌手: Baller Jhay Twokizz • 专辑:Work • 时间:2026-03-08 13:14:44

📝 纯歌词版本

Omo iya mi hustle lo no go dull ma lo ba won falala
Steady bombing ko wo yen le po dada
Many many things wey dey bother man
Nobody go save you if you dey sapa
If you no get money dem go show pattern
Steady bombing ko wo yen le po dada
Many many things wey dey bother man
(Wey dey bother man)

Work!
Work!!
Work!!!
Man a work harder 
If I no get PJ mo ma gbo okada 
Shebi tori owo ni mo shey sanle
Omo mo ti sanju pa I no hear Nada

Hmmm Ahhh Ahhh
Hmmm Twokizz Dtiger
Ahhh ahhhh ahhh
Man a work harder 
(Man a work harder)
Man a work harder 
Man a work harder 
I wan jaiye santorini but everything be like e dey long
Owo ni mo fe my brody tell dem say me I no like too talk(Ahh)
Me I be prodigal son I know
But my bro I no fit to slow
Owo ni mo fe I no fit to joke
Aiye lo aiye bo ko de soro mo bo ya ke shemi(bo ya ke shemi)

Work!
Work!!
Work!!!
Man a work harder 
If I no get PJ mo ma gbo okada 
Shebi tori owo ni mo shey sanle
Omo mo ti sanju pa I no hear Nada

All I pray is for grace 
Owo ni mo fe I no wan go house in vain
Smiling everyday, make dem no know say the boy no dey Happy
Ahh ko de soro mo(ko de soro mo)
All I choose is a better life 
But if the money no dey the boy no go dey happy so no be lie
Ghetto boy dey grind for Kaluba ko oun na gara tan
Update wo lo lon i tell my nigga ko jamitan
Dem dey feel am for my hood mhen 
David mi to wo le ki Goliath yin tule
Igbe ka leleyi bi Dj Yk mo ma mu le
Steady on my grind! grind!! grind!!!
So fun awon alakuri ko si time! time!! time!!!
Palasa ni yin bi iPhone to nlo two sims
Oju lasan ko mo fi wo studio pelu Twokizz(Pelu Twokizz) 

Hmmm man a work harder(man a work harder)
Hmm man a work harder(ah man a work harder)
Man a work harder(ah man work harder)
I no wan go house in vain eh

🎵 LRC歌词版本

🎧 相似歌曲推荐

Work (Derra Flip)

👤 歌手:Derra / Drake / Rihanna
💿 专辑:Work (Derra Flip)
查看歌词

Work (Freemasons Remix)

👤 歌手:Kelly Rowland / Freemasons
💿 专辑:The R&B Yearbook 2008
查看歌词

Work

👤 歌手:Proppa / Rich DietZ / Smith & Sorren
💿 专辑:Work
查看歌词

Work (Original Mix)

👤 歌手:EA7 / RSTM
💿 专辑:Work
查看歌词

Work (R3hab Remix)

👤 歌手:Rihanna / R3HAB / Drake
💿 专辑:Work (Remixes)
查看歌词

Work (feat. sunkis)

👤 歌手:高尔宣 / sunkis 宋秉勤
💿 专辑:Work (feat. sunkis)
查看歌词

WORK Pt.4 - ATEEZ X G-Eazy

👤 歌手:ATEEZ / G-Eazy
查看歌词

work(remix)

👤 歌手:Slim Fey / Rihanna / Drake
💿 专辑:work(bootleg)
查看歌词

Work (Extended Mix)

👤 歌手:Andrey Exx / Hot Hotels / Diva Vocal
💿 专辑:Work
查看歌词

💡 相关搜索建议

正在播放: Work
0:00 / 0:00
加载歌词中...
Work
Baller Jhay / Twokizz