作曲 : Iniobong Etukudoh
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
Feel am seal am
Make una believe am
Me I no dey lie I deh talk
Am how I see am see am
Free am heal am
Make una no rush am
Raba deh my yard
Abeg make una no kill am
I am feeling wavy
Why you acting crazy
Me I no dey lie
I dey see the way you envy
Way you moving lately
You're not really steady
Me I no deh lie
What you want to do is shady
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
I can see how you raging
Even when I am all that you hating
Man no send say na lie you deh giving
I want know when your time e go finish
How can I say no
To a lie that you fed me like semo
Now im full and I can't find my ego
E be like say na jazz you de use so
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
I dey feel am I feel am
The lies dem e sick I go heal am
The head e de touch I go tame am
The temper e hot I go cool am
Who be that
Who be that
I can see you're rolling
With a sinner-man
Say give me that
Silly kat
I don't need a jockey
I be jimmy jatt
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
作曲 : Iniobong Etukudoh
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
Feel am seal am
Make una believe am
Me I no dey lie I deh talk
Am how I see am see am
Free am heal am
Make una no rush am
Raba deh my yard
Abeg make una no kill am
I am feeling wavy
Why you acting crazy
Me I no dey lie
I dey see the way you envy
Way you moving lately
You're not really steady
Me I no deh lie
What you want to do is shady
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
I can see how you raging
Even when I am all that you hating
Man no send say na lie you deh giving
I want know when your time e go finish
How can I say no
To a lie that you fed me like semo
Now im full and I can't find my ego
E be like say na jazz you de use so
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
I dey feel am I feel am
The lies dem e sick I go heal am
The head e de touch I go tame am
The temper e hot I go cool am
Who be that
Who be that
I can see you're rolling
With a sinner-man
Say give me that
Silly kat
I don't need a jockey
I be jimmy jatt
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am
Me l no dey lie
I dey talk am how see I am
If anything dey my mind
I go spill am make you feel am