Testimony

歌手: Jaytunez01 • 专辑:Testimony • 发布时间:2024-11-23
作词 : Joshua jaytunez
作曲 : Joshua jaytunez
Testimony (tatata)done
I no send nobody 
I no send nobody
I no send nobody
Cuz na GOD Dey bless me 
Face my hustle gba log in 
I no Dey scenk person 
Just that I don learn lesson 
Nah GOD Dey bless me
Shoye eh boshe jein sin 
Omo Oba benson 
Moni Soti learn lesson
Omo Oba denimi 
Mio kin panic 
Although teni tode lari 
If you like Dey hate me 
God go soon activate me 
Na you go cum remain 

               Body: 
oh lord keep blessing me
Karaye mafimi shesin 
Kan masope kowa tan sin 
Jeki ni testimony 
Take your cap give me crown mi
Abi you no no the difference ni 
Keep showing me mercy
Jeki ni testimony 
Before enemies go join body
Cuz dem sayI too sabi 
Make i robo make i no dry
Everyday make i dey fly i
Make them Dey see me on high 
Kan sowipe Omo ope bawowani 
Make i Dey **** their shit
Everyday moving strangely 
Awon kan bumi 
But the fame and goodies I’m chasing
Hoping soon I made it
Good boy nimi not ex convict 
Gbi gbi Gaga tititi gbi 
Now my trophy
My Grammy credibility I deserve it
Even Dj OP DOT go love it
Allowing upcomings to breath
Without me there should be nothing 
Orpon mi nsun gradually
This banger make sure you grab it
Them say I too do freestyle 
Now the banger I drop it
Dj wizkel sound it
Enemies una Dey lie
See now they don Dey rush me like pie
Your problem no be mine 
Nah money dey mind 
And na my matter i dey grind
Palava yawa me I no Dey find
Money everyday like benzima
Aje for now I no go die 
Han an na na nanana. Na
Han an na na nanana. Na
100 adviser zero helper
I’m for the paper no caster
I no Dey send their papa
Wait make i get raba 
On my way to high in my huba 
I go drop ham ta tata
If I go Ghana I go go Accra 
My song no Dey similar 
Tori bimo shen load eh 
Moshen yin sita 
Eni wu koba
I Dey throw my lamba
Dem dey chop my lamba
E Dey hit them gbagba
Gunshots pelu banger
Dem no Dey joke with ham
Them no I be fire
Won mon pemon para
📥 下载LRC歌词 📄 下载TXT歌词

支持卡拉OK同步显示,可用记事本编辑