YAYO

歌手: Rema • 时间:

📝 纯歌词版本

作词 : Divine Ikubor/Oredope Peace/Timothy Aluku
 作曲 : Oredope Peace/Timothy Aluku
P
Anoti anoti anoti
Forget e forget e fugazi
Land for pinnock cost me a Richard Millie
That same week I cop me a new car key
All the gyal dem love oh what a feeling
I am shining neck and my wrist icy
Water no get enemy
But they hating on my water fiji
Early morn early mo-morning I dey bomb
I dey cash out on a norm
I give all glory to God
I dey on soft rocking Alexander Wang
I dey kpolo I dey ball
Day and night we having fun
Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
All my guys we stay steady high o
Mix the ***** with tobacco
Too many motor for my yard o
I dey find how I go pack am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know
Omo I wan pa won I get too many hits
I get jamo
Izz going izz going can't you see izz going
Omo I dey do gra gra like showkey
I no dey gree for anybody
I be trouble maker I dey worry
I no dey tell anybody sorry yay
I dey give close marking
I dey run everything on a lowkey
I get one baddie wey sabi the the sabili the sability
I get too many facility
Diamond only in highest purity
Shamayan all night then wake up and repeat
Sapa no been let me sleep now
I dey on litty
Early morn early mo-morning I dey bomb
I dey cash out on a norm
I give all glory to God
I dey on soft rocking Alexander Wang
I dey kpolo I dey ball
Day and night we having fun
Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
All my guys we stay steady high o
Mix the ***** with tobacco
Too many motor for my yard o
I dey find how I go pack am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know
Hippy yayo
Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
All my guys we stay steady high o
Mix the ***** with tobacco
Too many motor for my yard o
I dey find how I go pack am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know

🎵 LRC歌词版本

[00:00.000] 作词 : Divine Ikubor/Oredope Peace/Timothy Aluku
[00:01.000] 作曲 : Oredope Peace/Timothy Aluku
[00:08.990]P
[00:16.710]Anoti anoti anoti
[00:18.680]Forget e forget e fugazi
[00:20.680]Land for pinnock cost me a Richard Millie
[00:22.920]That same week I cop me a new car key
[00:24.720]All the gyal dem love oh what a feeling
[00:26.720]I am shining neck and my wrist icy
[00:28.960]Water no get enemy
[00:30.360]But they hating on my water fiji
[00:32.530]Early morn early mo-morning I dey bomb
[00:35.440]I dey cash out on a norm
[00:37.440]I give all glory to God
[00:39.960]I dey on soft rocking Alexander Wang
[00:43.540]I dey kpolo I dey ball
[00:45.600]Day and night we having fun
[00:48.900]Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
[00:51.850]All my guys we stay steady high o
[00:54.030]Mix the ***** with tobacco
[00:56.190]Too many motor for my yard o
[00:58.090]I dey find how I go pack am o
[01:00.270]Money yakpa for my bank o
[01:02.250]How to make money is all I know
[01:04.460]Omo I wan pa won I get too many hits
[01:07.160]I get jamo
[01:07.960]Izz going izz going can't you see izz going
[01:11.960]Omo I dey do gra gra like showkey
[01:14.010]I no dey gree for anybody
[01:16.050]I be trouble maker I dey worry
[01:18.010]I no dey tell anybody sorry yay
[01:20.630]I dey give close marking
[01:22.280]I dey run everything on a lowkey
[01:24.270]I get one baddie wey sabi the the sabili the sability
[01:27.830]I get too many facility
[01:29.880]Diamond only in highest purity
[01:31.960]Shamayan all night then wake up and repeat
[01:34.500]Sapa no been let me sleep now
[01:36.310]I dey on litty
[01:37.400]Early morn early mo-morning I dey bomb
[01:40.440]I dey cash out on a norm
[01:42.480]I give all glory to God
[01:45.400]I dey on soft rocking Alexander Wang
[01:48.530]I dey kpolo I dey ball
[01:50.650]Day and night we having fun
[01:54.120]Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
[01:57.050]All my guys we stay steady high o
[01:59.240]Mix the ***** with tobacco
[02:01.370]Too many motor for my yard o
[02:03.160]I dey find how I go pack am o
[02:05.400]Money yakpa for my bank o
[02:07.340]How to make money is all I know
[02:09.240]Hippy yayo
[02:10.490]Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
[02:13.270]All my guys we stay steady high o
[02:15.340]Mix the ***** with tobacco
[02:17.700]Too many motor for my yard o
[02:19.470]I dey find how I go pack am o
[02:21.630]Money yakpa for my bank o
[02:23.520]How to make money is all I know

📝 纯歌词版本

作词 : Divine Ikubor/Oredope Peace/Timothy Aluku
 作曲 : Oredope Peace/Timothy Aluku
P
Anoti anoti anoti
Forget e forget e fugazi
Land for pinnock cost me a Richard Millie
That same week I cop me a new car key
All the gyal dem love oh what a feeling
I am shining neck and my wrist icy
Water no get enemy
But they hating on my water fiji
Early morn early mo-morning I dey bomb
I dey cash out on a norm
I give all glory to God
I dey on soft rocking Alexander Wang
I dey kpolo I dey ball
Day and night we having fun
Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
All my guys we stay steady high o
Mix the ***** with tobacco
Too many motor for my yard o
I dey find how I go pack am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know
Omo I wan pa won I get too many hits
I get jamo
Izz going izz going can't you see izz going
Omo I dey do gra gra like showkey
I no dey gree for anybody
I be trouble maker I dey worry
I no dey tell anybody sorry yay
I dey give close marking
I dey run everything on a lowkey
I get one baddie wey sabi the the sabili the sability
I get too many facility
Diamond only in highest purity
Shamayan all night then wake up and repeat
Sapa no been let me sleep now
I dey on litty
Early morn early mo-morning I dey bomb
I dey cash out on a norm
I give all glory to God
I dey on soft rocking Alexander Wang
I dey kpolo I dey ball
Day and night we having fun
Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
All my guys we stay steady high o
Mix the ***** with tobacco
Too many motor for my yard o
I dey find how I go pack am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know
Hippy yayo
Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo
All my guys we stay steady high o
Mix the ***** with tobacco
Too many motor for my yard o
I dey find how I go pack am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know

🎧 猜你喜欢

American Love

👤 歌手:Rema
查看歌词

Dumebi (Major Lazer Remix)

👤 歌手:Rema / Major Lazer
查看歌词

Calm Down

👤 歌手:Rema
查看歌词

Soundgasm

👤 歌手:Rema
查看歌词

Are You There?

👤 歌手:Rema
查看歌词

Calm Down

👤 歌手:Rema / Selena Gomez
查看歌词

DND

👤 歌手:Rema
查看歌词

AZAMAN

👤 歌手:Rema
查看歌词

Baby (Is it a Crime)

👤 歌手:Rema
查看歌词
正在播放: YAYO
0:00 / 0:00
加载歌词中...
YAYO
Rema