作词 : Alexander Adewunmi Adelabu
作曲 : Samuel Atabor
So many nights, so many days
Wey me I hustle steady pon repeat
Just so my mama go fit to walk again
Just sey papa go fit Dey proud of me
Me no fit stop me no fit wait
Cause it's a lot wey Dey pon me plate
If no be money matter me no Dey hear
If no be kudi matter me no Dey hear
Them know me sey me I kala
Them no fit stop my ginger
Pray make my blessing shower
Make e Dey flow like river
Kilode wa to wan kan ra
Na turn turn my nigga
Me no really Dey bother
Cause e go sup for real
And Plenty oil Dey my head
That is all I know
Lola pe ko ni baje oshey ni mo fi bo sogo
And if I see you doing well
Sey we go chop knuckle
Plenty oil Dey my head oshey
Konibaje oshey yeah
Life is a journey you see
Can't **** with my energy
Cannot take my energy
Cause a man stay down and you see
Gats thank Jah for trees and more
Even if you blind you can see
E could be all gone in a blink
Omogo de Le mi
So I sip my Hennessy
And light up the place biti ishano
Them know me sey me I kala
Them no fit stop my ginger
Pray make my blessing shower
Make e Dey flow like river
Kilode wa to wan kan ra
Na turn turn my nigga
Me no really Dey bother
Cause e go sup for real
And Plenty oil Dey my head
That is all I know
Lola pe ko ni baje oshey ni mo fi bo sogo
And if I see you doing well
Sey we go chop knuckle
Plenty oil Dey my head oshey
Konibaje oshey yeah
[00:00.000] 作词 : Alexander Adewunmi Adelabu
[00:01.000] 作曲 : Samuel Atabor
[00:09.121]So many nights, so many days
[00:11.673]Wey me I hustle steady pon repeat
[00:13.935]Just so my mama go fit to walk again
[00:16.432]Just sey papa go fit Dey proud of me
[00:18.701]Me no fit stop me no fit wait
[00:21.209]Cause it's a lot wey Dey pon me plate
[00:23.465]If no be money matter me no Dey hear
[00:26.040]If no be kudi matter me no Dey hear
[00:26.793]
[00:28.059]Them know me sey me I kala
[00:30.076]Them no fit stop my ginger
[00:32.537]Pray make my blessing shower
[00:34.551]Make e Dey flow like river
[00:36.827]Kilode wa to wan kan ra
[00:39.798]Na turn turn my nigga
[00:42.302]Me no really Dey bother
[00:44.560]Cause e go sup for real
[00:45.322]
[00:46.074]And Plenty oil Dey my head
[00:49.589]That is all I know
[00:51.353]Lola pe ko ni baje oshey ni mo fi bo sogo
[00:55.724]And if I see you doing well
[00:58.986]Sey we go chop knuckle
[01:00.749]Plenty oil Dey my head oshey
[01:04.033]Konibaje oshey yeah
[01:04.790]
[01:07.048]Life is a journey you see
[01:08.553]Can't **** with my energy
[01:10.320]Cannot take my energy
[01:11.822]Cause a man stay down and you see
[01:14.084]Gats thank Jah for trees and more
[01:16.342]Even if you blind you can see
[01:18.095]E could be all gone in a blink
[01:19.854]Omogo de Le mi
[01:21.617]So I sip my Hennessy
[01:23.371]And light up the place biti ishano
[01:24.123]
[01:25.629]Them know me sey me I kala
[01:27.884]Them no fit stop my ginger
[01:30.148]Pray make my blessing shower
[01:32.674]Make e Dey flow like river
[01:34.425]Kilode wa to wan kan ra
[01:37.440]Na turn turn my nigga
[01:39.734]Me no really Dey bother
[01:42.270]Cause e go sup for real
[01:43.274]
[01:43.777]And Plenty oil Dey my head
[01:47.289]That is all I know
[01:48.799]Lola pe ko ni baje oshey ni mo fi bo sogo
[01:53.616]And if I see you doing well
[01:56.620]Sey we go chop knuckle
[01:58.376]Plenty oil Dey my head oshey
[02:01.638]Konibaje oshey yeah