作词 : Chukwudike Emmanuel Amadi
作曲 : Chukwudike Emmanuel Amadi
Eh eh eh… Mekxello ohh
This life no easy, but we must push through
No matter the wahala, we go stand strong
Mummy, I go never give up ooh yeh...!!
I go always make you proud ooh yeh...!!
Thank God for another day
Thank God for another chance o yeh..!!
If you love me, love me for good ooh!!
No go leave me when e hard ooh!!
I remember the days wey we no get much
Mama dey pray, she dey cry for church
E talk say Chukwu nonso, e no go fail
Make I keep my head up, one day e go pay
Papa talk say, "son, no lose hope"
Even if e hard, no go dey mope
Make you hustle, make you grind
Make you put God for your mind
Omo life no easy, but we dey push
No be today, we don see bush
Na who get patience go see the light
One day, everything go dey alright
Mummy, I go never give up ooh yeh...!!
I go always make you proud ooh yeh...!!
Thank God for another day
Thank God for another chance o yeh..!!
If you love me, love me for good ooh!!
No go leave me when e hard ooh!!
Mekxello talk say, "no fear the storm"
Ije Uwa, na turn by turn
If today no shine, tomorrow go glow
Na who no give up, go reap wetin e sow
Now Mekxello dey rise, e dey see the way
E dey thank God, e don bless e day
For all the suffer wey mama face for am
E promise say e no go waste for am
Mummy smile, Mekxello don try
Better days don dey for eye
All your prayers, no be lie
God don hear, we don dey fly
🎵
LRC歌词版本
[00:00.00] 作词 : Chukwudike Emmanuel Amadi
[00:01.00] 作曲 : Chukwudike Emmanuel Amadi
[00:02.70]Eh eh eh… Mekxello ohh
[00:09.30]This life no easy, but we must push through
[00:14.46]No matter the wahala, we go stand strong
[00:18.42]Mummy, I go never give up ooh yeh...!!
[00:24.00]I go always make you proud ooh yeh...!!
[00:29.10]Thank God for another day
[00:31.62]Thank God for another chance o yeh..!!
[00:33.99]If you love me, love me for good ooh!!
[00:36.48]No go leave me when e hard ooh!!
[00:39.66]I remember the days wey we no get much
[00:42.48]Mama dey pray, she dey cry for church
[00:44.85]E talk say Chukwu nonso, e no go fail
[00:47.52]Make I keep my head up, one day e go pay
[00:49.71]Papa talk say, "son, no lose hope"
[00:52.56]Even if e hard, no go dey mope
[00:55.35]Make you hustle, make you grind
[00:57.60]Make you put God for your mind
[00:59.76]Omo life no easy, but we dey push
[01:02.64]No be today, we don see bush
[01:05.07]Na who get patience go see the light
[01:07.71]One day, everything go dey alright
[01:09.90]Mummy, I go never give up ooh yeh...!!
[01:14.40]I go always make you proud ooh yeh...!!
[01:19.38]Thank God for another day
[01:21.93]Thank God for another chance o yeh..!!
[01:24.45]If you love me, love me for good ooh!!
[01:27.00]No go leave me when e hard ooh!!
[01:30.06]Mekxello talk say, "no fear the storm"
[01:34.02]Ije Uwa, na turn by turn
[01:35.22]If today no shine, tomorrow go glow
[01:37.86]Na who no give up, go reap wetin e sow
[01:40.17]Now Mekxello dey rise, e dey see the way
[01:43.17]E dey thank God, e don bless e day
[01:45.39]For all the suffer wey mama face for am
[01:48.27]E promise say e no go waste for am
[01:50.67]Mummy smile, Mekxello don try
[01:52.92]Better days don dey for eye
[01:55.77]All your prayers, no be lie
[01:58.26]God don hear, we don dey fly