作词 : Lawal Muyideen Olalekan
作曲 : Lawal Muyideen Olalekan
This song comes from the depth of pain
Its your boy Oliks o omo oba
Me I just dey pray make the hustle pay
So mo pe ko sere
And some people dey Dem want make I fail
Me I no go fail again
Sebi I don try make I no resign
E no bad if try again
See I just dey grind make I no dey lie
Fake smiles to hide my pain
Many things Wey my eyes don see
No mum c again to pray for me
And I just dey strive to make money
Take care of my bills and my siblings
Emi mo kan un be olohun
Omoba mio se Olohun
I just want to turn up
Play my roles like role on
They won bring the beast in me but I no fall
They want make I dine with the devil but I no concur
Taking it slow make I no fall off
Tori bi Ile aye yi se to ko si eda to to Olohun
ko si eda to to Olohun
No matter how you say sorry e no go heal the pain
And I just wish say mama pass away
If to say I be God o I for bring you back today
In a new journey you will never leave again
Deep in my heart I miss you bad
Unto everything I say alhamdulilahi
I won't stop continue to dey try
Living in my hearth